LYRICS : DAMMY KRANE - THROWBACK


Intro:
Back To Life
Back To Reality
Dammy Krane For The Girls
Take Am
Omo
Okay
Na Only Me For Here O
Na So
The Party Don Tey
The Party Don Tey
You Dey Follow Am Dey Go
The Party Don Tey
Party Don Tey
Hey Hey
Are You Ready Now
Hey….Listen
 
Verse 1-
Coming Out Straight This Time
Coming Out Straight With My Own Kind Of Piece Of Mind
Doing It My Way This Time
Like I’m Not Gonna Bore You With My Flimsy Kind Of Piece Of Right
Alla Dala Dakako
Ife Bala Bakako
Umu Nwanya Namiagi
Egurubagu Egurubaja Ah

Baby Baby Fire Oh
Fire Fire, People Wan Burn This Party
Please Bring Plenty Water
Let Us Quench The Fire
Oluyemi
Because Omoge Meta Sere O (O Uh O)
Dammy Krane Lon Sere O (O Uh O)
Sere Ayo
See As Dem Girls Sere O ….Oh Oh Sere O, Sere Ayo
Ah Won Sere Ayo

E Get Some Time To Bubble And Shuffle. Yeah
After All The Hustle And Bustle. No Be Small Thing
Everybody Wan Celebrate
But Nobody Wan Talk Him Age
Check Am
Kpanjo Pant Wey You Buy Yesterday Eyba
Na Him You Wan Use Take Shakara For Me
Kpanjo Pant Wey You Buy Yesterday Eyba
Na Him You Wan Use Take Shakara For Me
Tofiakwa

Mo Wa Talented
Yes Mowa Gifted
Sheri Kinni Mi
O Ma Gbe E Lifted
Sheri Hips E Mo Ti Fi Le Shifted
Ego Oju E Mo Ti Fi Le Tinted
Yebariba Samboribobo
Yebariba Swagger Swagger Yi
Wah

This One Sorry Gala Sellers
Then The Recharge Cards Sellers
Sample Ekwe
Galala No Dey Do Them Again..Ponponpon
Konto No Dey Do Them Again O
Azonto No Dey Do Them Again
Sabi Dance Na The Only Dance Wey Dey Reign
Ogologoma Jehova Ogologo Ma….Yea
Ogologoma Jehova Ogologo Ma
Listen

Cause E No Easy Yeah
To Dey Sing To Dey Dance
And The People Dey Rejoice E Eh….Rejoice Eh
My Brother My Sister No Be Today Day Day Day
Ibile Titititititi
Top Son Next To Non
Ika Aka Ok
Hmmm Hmm Hmm Hmm Hmm
Make Way
Hmmm Hmm Hmmm Hmm Hmm
Roll The Carpet
Hmmm Hmm Hmmm Hmm Hmm
Photocopy Ko Ma Easy
That Kind Thing, Ko Ma Easy Oh
This Girl You Think Say You Fine
I Get Another Girl Wey Fine Pass You
Shakara Don End O
Na Koni Koni Love You Dey Play Me So
Ha Ha Ha Ha Ha.. Why Na
All Your Kele Kele Love Oh
Oya Pass Me Your Love Yeah

Jibaraba Jibaraba Jibaraba Free Me
Intellectual Culprit Ah
It’s Bubbling, Mo Ni Ko Ma Bubble
Spiritual Craziest Music
Give Them
Throw Back Nwanem
O N Banging Si Mi Le Ti
It Is Very Delicious
Very Sumptuous
Hmmm..Ah Ah Ah
Yeah
Shout Out To You Know My Peoples
La Le Friday
Hypertek Digital
Nice See See.. You Know
Hypertek Nigga Mix
Usual Suspect Plus A Very Bad Sharp Guy
Sweet Mother…. Shout Out To My Mom
I No Go Forget You Eh Eh And My Dad….Eh
Oya Baba Ese O Baba
Baba Ese O Baba

For All Those You Know Miscreants And All Those You Know
Jagajaga,
Miskiyaski And Maskaraski
You Know How Skale Wan Go From Here To Oversees Na The Private Jet
We Hold On To The Boat…Eh Jagajaga
Awon Ti Ballotelli
Bao Lo Teli
Alo Radio
We’ll Meet You Up There Right There You Know….Scatter Scatter
Airplane Mode.. Cloud Nine
Thank You
All Of My Tattoo Girls
We Thank The Lord
Where Dem Dey
Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn

Shout Out You Know
To The People That Made Me Who I Am Today
The Fans
Ehn Ehn
Ahn Ahn Ahn
Nyam Christi. Tim Dunk
Love You So Much Eh Muah
Oya You May Kiss Your Bride Muah
Kiss The Fans Muah
Listen
Jaburata Jaburata
God Go Bless You Jaburata
Mehn, If I.. How I Go Take Thank Spellz Now
Me And Spellz Mehn
We Don Tey
From The Beginning
Omo I No Want Talk The Story For Here Mehn
Spellz Mehn
Spellz Don Scatter Everything
Spellz Number One Producer Africa Respect
Infact Ratatatatatatata. They Don’t Know
Mr Billz

Everybody Oya Join Jangbajantis, Solve Mathematics
You Know.. Shout Out To Everybody
Supporting The Brand Dammy Krane
God Bless You
I Love You So Much
May God Continue To Enlarge Your Coast
Amen.. Ashe….Olorun Lorun Lorun Lorun
Big Big Big..You Know
And Special Dedication To The Haters
E Sha Rora Fu Emi..Eti Gbo
May God Continue To Bless You
You Know You Don’t Pay Evil With Evil
You Pay Evil With Good
Odabo….Good Bye..
Osiso
Call Me
Call Me In The Morning