LYRICS : RUNTOWN - DOMOT


Intro:
Baby o o o eh
lagos to bangkok
it’s eric manny
ehn ehn
show me the receipt o
yo bigston
 
Oya shout out to Thomas
we finally famous
right now my name na comfort ehn ehn
ifugo gwadi comfort ehn ehn
cause i sell e my song
oya show me the receipt o
finally famous
e dey bang e for their domot  

Chorus :
eh ba sha eh
akoba da komona
won le ba
eh ba sha eh
akoba da komona
ehn
zoom zoom zoom
eh ba sha
akoba da komona
won le ba
le le le eh le le le
eh ba sha
akoba da
zoom zoom zoom
ehn ehn 

Verse 1 :
i dey kill am
city too city dem feel am ehn ehn
my music dey fly like wizard ehn ehn
london to ibizza
eh eh
nod her
shawdy say she want e runtown
so i tell her baby calm down
the way you whine fit bring a man down
eh man down
shawty beat the girls dem hands down
way she whine it down she touch down
whine am for the oga eh  

Chorus :
eh ba sha eh
akoba da komona
won le ba
eh ba sha eh
akoba da komona
ehn
zoom zoom zoom
eh ba sha
akoba da komona
won le ba
le le le eh le le le
eh ba sha
akoba da
zoom zoom zoom
ehn ehn  

Verse 2 :
Oya take am to the streets
i dey for the domot
everyday i dey thank god
say the boy e dey top chart o
i dey give them quit notice
na me be their landlord
lagos to bangkok
the boy e dey collect e o

Bridge :
ehn ehn
shawty whine am for me ehn ehn
i know you like the ehn ehn
when you ride it on me ehn ehn
eh ehn ehn
she come down on me ehn ehn
bending down e ehn ehn
i know you like it ehn ehn  

Chorus :
eh ba sha eh
akoba da komona
won le ba
eh ba sha eh
akoba da komona
ehn
zoom zoom zoom
eh ba sha
akoba da komona


Verse 3 :
cause e wahala now
oya what is the matter now
boys on fire now
too late to retire now
oya caroline
the way you whine is hard to find
baby don’t waste time
dont know how you whine

Bridge :
ehn ehn
shawty whine am for me ehn ehn
i know you like e ehn ehn
way you ride it on me ehn ehn
eh ehn ehn
she come down on me ehn ehn
bending down e ehn ehn
i know you like it ehn ehn  

Chorus :
eh ba sha eh
akoba da komona
won le ba
eh ba sha eh
akoba da komona
ehn
zoom zoom zoom
eh ba sha
akoba da komona
won le ba
le le le eh le le le
eh ba sha
akoba da
zoom zoom zoom
ehn ehn