LYRICS: HARRYSONG | REGGAE BLUES FT. KCEE, OLAMIDE, IYANYA AND OREZI



Chorus: Harry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 1Olamide:
Bobo See Baddo Wey Dem Dey Boo
Dey Boo, Dey Boo
He Dey Tell Amokachi The Bull
The Bull, The Bull
See Money For Floor Like Swimming Pool
The Pool, The Pool
Eh Dey Gimme Wings Like Redi Bull
The Bull, The Bull
Baby Anything You Want Make I Do
I Do, I Do
I No Be Tiger Back To My Bull
My Bull, My Bull
Oya Now, Our Master Oh
E Dey Gbadun Oh
If Your Body Touch Omoge She Go Get Belle
Jesu…

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 2 -  Kcee:
Ladies Call Me Talk And Do
I Talk, I Do
Cos I No Dey For Cock And Bull
The Bull, The Bull
Dance For Reggae, Dance My Blues
The Blues, The Blues
Na Turn By Turn Life Dey Do
Dey Do, Dey Do
Oya My Madam
Dance For Me My Madam
I Like How You Gbalam
I Will Spray You Many Dollar Eh
Oya My Madam, Dance For Me My Madam
I Like How You Gbalam
I Spray You Many Dollar Eh

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 3Iyanya:
Baby say am more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
In the mood, in the mood
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues
If you give am to me i go take am…take am
I like the way you dey shake am….shake am
Call me daddy, i go call you mummy oh
I like the way you dey take am……take am
Na only you wey no dey fake am…..fake am
I call you mummy
Just call me daddy oh, daddy
Because

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 4 Orezi:
No go think am na dollar we spend no be ****…..ah ah
Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer….eh eh
Enugu girls dem like to do
To do, to do
As long as you get money to boost
To boost, to boost
Baby your baka big like toolz
Like toolz, like toolz
Follow me come and pay your dues
Your dues, your dues
I know that you’re feeling the nigga oh….nigga
And na my money, you feeling the knicker oh
Knicker oh, knicker tinini tanana nita
Sapala biko nta

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah